Hushpuppi Arrested: How Nigeria Instragram celeb Raymond Abass AKA Hushpuppi or Hush appear for US court to face charges of conspiring to launder hundreds of millions of dollars from cybercrime
Hushpuppi Arrested: How Nigeria Instragram celeb Raymond Abass AKA Hushpuppi or Hush appear for US court to face charges of conspiring to launder hundreds of millions of dollars from cybercrime Raymond Abass alias AKA Hushpuppi or Hush don appear for US court to face Charges of Conspiring to Launder Hundreds of Millions of Dollars from Cybercrime. Di United States Department of Justice through di U.S. Attorney's Office Central District of California confam on Friday say di Nigerian cyber-crime suspect bin appear for court for di first time for Chicago . US Department of Justice say dem go transfer di 37-year-old Hushpuppi go Los Angeles to go face criminal charges for di coming weeks. Afta FBI extradite Hushpuppi and Woodbery, wetin go happun next? - See wetin dem go face How Hushpuppi try tiff $124m from Premier League club - FBI See some Nigerians wey don face yahoo yahoo charges for US United Arab Emirates security agencies bin arrest Hushpuppi wey dey live for Dubai last month...